Uploaded By
VIEW PROFILE
66 Followers
Domi
am getting my paper every
no time for holidays
back then i use to pray
pray for good days like this
ah haha
me I pray for good days like this
hahaha
Oya jaiyo jaiyo jaiyo
Shanowale my guy yo ouu
make you nor go dull
no go dull o my padi man
padi man carry Fatima
ah hahaha
shebi person wey Sabi the game
suppose to play suppose to check up o
person wey Sabi to work
suppose to chop
suppose to cash out
ah hahaha ehmm mm
nor go dull o my padi man
o my padi man
Oya jaiyo jaiyo jaiyo
Shanowale my guy yo ouu
make you nor go dull
no go dull o my padi man
padi man carry Fatima
ah hahaha
Domi
- Release Date:October 28, 2023
- Album:Freestyles & covers
- Genre:Afrosounds





