Gola
djking naija
let us vibe ye
this one akm music
let go
ooo
ooo ye
I see you golibe dem dey wonder wetin sup
You fit do dorime cos I dey your formation
I don go orile corner corner for this love
Oh girl I dey your position
Wa wa wa wa
Sexier rotate
Say make...