Intro
DJ L G intellectual
Verse 1:
Wetin dey happen, everybody dey para
Dem dey feel the vibe, dem dey move dem body ya
I see you dey dance, girl, you dey shine so bright
Wetin you dey do, e dey make my heart dey tight
Chorus:
Shake am, shake am, make me feel the vibe
Shake am,...
- Release Date:February 10, 2025
- Album:shake am




