|
|
Upload
RAIN by DJ LEXZY
RAIN by DJ LEXZY

DJ LEXZYRAIN

DJ LEXZYRAIN

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

27 Followers

Eh eh!!! Make una hear this one well o! No be man talk am… No be prophet wey guess… Na the Lord talk am Himself!!! He say— e go RAIN this year!!! Make you shout am like you believe am!!! The Lord said it will rain this year! Blessing go fall, go fall everywhere! The Lord said it will rain this year! Joy and favor, make dem overflow here! Rain! Rain! Rain! From heaven to the ground! Rain! Rain! Rain! My season don turn around! Dem say dry season long, nothing dey grow But my God talk say make I wait small o When He speak one word, e don settle He no dey fail, Baba too faithful I no dey look ground, I dey look sky Where my help dey come, na there I dey stand by If God don talk am, e must come true Rain of favor go locate me and you From January reach December Na open heaven, I remembe
  • Release Date:January 22, 2026
  • Producer:TOUCH MUZIK
  • Genre:Gospel
8.06KTotal plays
23Likes
1Re-Ups
20Playlist Adds

0 comments