To all my fans wey still dey stream even when NEPA no gree una too much! Without una, na just me and my speaker go dey vibe 😂❤️ Big love always!
I no fit mix pass this again o even my neighbors clap when I finish record 😂🔥 Press play before...
- Producer:Dj Blow Imole Ikire
- Release Date:March 6, 2026




