Uploaded By
VIEW PROFILE
68 Followers
[Intro]
Ojone ojone ojone
Ojone ojone ojone
Ojone ojone ojone
[Verse 1]
ojone be like light, Ojone
ojone be like spark, Ojone
ojone scatter laugh, Ojone
Ojone scatter vibe, O..o..o..o..ojone
Two left RIGHT, no rhythm ojone OJONE
But na Gift wey go make party lift.... ojone
[Pre-Chorus]
She no sabi dance at all ojone
But she dey light up the hall ojone
[Chorus]
oga commot if you no wan drop am
ojone ojone ojone...for this partyyyyy
make the party hola....ojone..ojone..ojone..ojone
for the party party, with barkadi kadi...make the nooooiiiseeee, ojone e e e , ojone, E E E E
[Verse 2]
gift wey dey like water... ojone
money money pass water.... ojone
dance dance dance ...ojone o, O, o, O ojone
Ojone Ojone Ojone
[Bridge]
i say Ojone no sabi dance skataoo... ojone
But she d
- Release Date:February 18, 2026
- Album:ALWAYS THANKFUL.
- Genre:Pop





