Uploaded By
VIEW PROFILE
109 Followers
Nah u Dey gv me attitude
Nah u say I won’t make it
But I wan make u know
Anyhow he be we go succeed
Cus I hv nvr wish u bad
Kilowade why u wan push me down
If I fall I go rise
Oju e maja
God I’m tired
for any name wey dem call poverty
For dis life or another
Me I no wan Dey inside it
Cus only me knows
My Ambition nobody knows
So dont tell me know
Anything I do just pray for the boy (2x)
Verse
Melo Melo
Our eyes don see but with stay in low
But all we all know
We go succeed as long as we go
Even my babe don Dey complain
Dat dis one is too much baby
Even if I no get shame
Shebi I Dey always see my mate
Chorus
God I’m tired
for any name wey dem call poverty
For dis life or another
Me I no wan Dey inside it
Cus only me knows
My Ambition nobody knows
So don’t tell me know.
- Release Date:June 25, 2023
- Producer:Powerful producer (flunky )
- Genre:R&B




0 comments