Uploaded By
VIEW PROFILE
226 Followers
Do type shit kafi lowo
Cos I be male child miofe borrow
Sheybi nah same way I Dey follow
Ki mama mamo sorrow
Moma wa ninu aparte kemi pelu sapa mapade
Sheybi lale Saturday bombing where the money Dey
I say less and I dey my Dey
Moshishe pa kodesi holiday
Until I carry all the money go before you know say para Dey
I say less and I dey my Dey
Moshishe pa kosi holiday
Until I carry all the money before you know say para Dey
I just want make them sabi my sound
I don tey no be today my guy
You get chance gboriwole my guy
Tori nobody go fit Dey komi laya je
Omo pikin wey they back no go know say the road too far
I put my life onto jehover
Before they see say the money over
I just wanna go far Eeh
Omo now lori titi
I be working every season
Stack all the money for my ceiling
- Release Date:August 15, 2025
- Producer:Cloudzmus
- Genre:Afrosounds





