Uploaded By
VIEW PROFILE
4.4K Followers
Verily I say unto thee,
abiarom here to preach, nnachò my money
looking for biz, anorom under pressure
Mana I still Dey overthink, maka without
Kaluba k’ife muna gi ga-akpa? Verily speaking to you way!
Ifa bu 2026 e’need e’change your
old ways, ball according to your
pocket isi mba, wetin this year go
bring for you na only lord knows.
Ikporo onwe gi an og yet you
follow pick notes. Oga lukashenko no Dey for Congo eh!
Slow-mo, how I feel when am on coac
Ona-ebuzim isi I no
Dey see road. Bigger bag, bukwa
Wetin I Dey download, 4matic
Systematic for my sciatic. Steady working, make audiomack
gree me upload
Cuz if my maga no fit drop
I no go compose Come close make we reason
wetin Dey your note
Na only cloth, you Dey loathe,
u wan go take oath, babalawo
no Dey look face cuz in 2 face!
Imakwa wetin Dey abobi lose weight.
- Release Date:January 7, 2026
- Genre:Hip-Hop/Rap












0 comments