SRS. I Dey pray for daily bread mpa oburo maka food, maka Ebe nsi maputa bukwa n’ime the hood, and Adim good oburo cruise ihe’m na chor bukwa golden spoon a bigger crib, new drip and a new whip
My eye don tear like gorilla guy singlet all my doings Dey...