Uploaded By
VIEW PROFILE
1.57K Followers
So good so far ahI been dey try my best for the money
Obe todun owo lopa ah, if I no get this money dem go shenk me
So mo gbadura ah, make I no see Watin wey go koba mi
Lola inukanan, me I go get this money before 30
And I fit to dey wish you good make you no wish me bad
And if money no plenty some of them ma fimi pa
And if I no make this money oh yawa go gas
But grace na the koko no be by who hustle pass
Make I hustle pay
Kowo Nla ko wole
Komo ope gan shaye
Kama na pounds sterling
Make I hustle pay
Kowo Nla ko wole
Komo ope gan shaye
Euro pounds sterling
The matter go far Shey you go listen
If I tell you something Shey you go reason
Toba lowo oja mo nkan
Tooba lowo ooja mo kan kan
Hustle ma sunle, hustle magbagbe
Money stop nonsense hope say you know
Nobody dey for you hope say
- Release Date:October 9, 2024
- Album:NO BAD SONG
- Producer:Sokatua mix
- Genre:Hip-Hop/Rap






0 comments