Friends wey dey behave like JUDAS - dey pretend to vibe, laugh and share secrets...
But deep down, dem go collect moments to betray you 🤕 with fake smiles, sly moves. It's time to keep your circle sacred, fam! Surround yourself with people who got your back, not dey Judas you...
- Producer:Xaint Dextiny
- Release Date:March 2, 2026




