Uploaded By
VIEW PROFILE
119 Followers
Pelumi
I no fit withstand this girls dem from china
And if you never hear my story make you find out
And if pelumi come Dey go me am not your packaging
Omolile go me am not your packaging
OMO she Dey fall I Dey sight am
Where she Dey go so
As I come Dey meet am I done see say she
done Kpai oo
OMO which kind life be this I put my hand for head oo
Wetin I go do so? (*2)
Everytime I ghost mode
Me I go Dey hide face
If pelumi come Dey meet me me I go Dey gon gon
Everytime people go Dey blame me
Think say na me do am
- Release Date:April 16, 2022Ⓡ
- Genre:Afrosounds






0 comments