|
|
Upload
Hustle by Dekoad
Hustle by Dekoad

DekoadHustle

HustleDekoad

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

970 Followers

Say man just gat to move it Your oppression e no move me My decision might be toxic But you never cannot stop it Move out the way Am walking into success Say back in the days when I work from noon till sunset I cannot be delayed I am dengrrous and m ruthless you can never relate Cus the game is not a contest Cus the hustle na do or die Man gat to stay gallant Cus you gat to live one life Make you nogo the other side Ra rarararara Silencing my pain now I know what Garri taste like Without no sugar And currency no Dey Light sef no Dey But we not gonna lose guide Even we no pay tithe Anxiety and pain e just make me kolo I get younger ones why I Dey live on a low The things wey you Dey do me just Dey do it dey go It is said na wetin you go reap na hin you Dey sow
  • Release Date:August 1, 2024
  • Producer:Elvis
  • Genre:Hip-Hop/Rap
16.6KTotal plays
192Likes
6Re-Ups
349Playlist Adds

Playlist Featuring Artist

VIEW ALL
Hometown Heroes: Ibadan

Hometown Heroes: Ibadan

The newest, hottest songs from the city of Ibadan, Oyo State, Nigeria 🇳🇬 cover photograph by Ugochukwu Emebiriodo