|
|
Upload
Mr Yakubu by FALZ x DECO POLY
Mr Yakubu by FALZ x DECO POLY

FALZ x DECO POLYMr Yakubu

FALZ x DECO POLYMr Yakubu

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

1.14K Followers

Me Yakubu Cover How can I say this? Is it you or you? Tell me what’s your problem Make we agree say this one no get sense But you me Yakubu How could you? Join them to snatch ballot box But you never pay landlord Your child school fees don pile up What’s your gain now? Dem never pay you pension But you dey here dey give us tension Na you go get hypertension Doctor go give you pressure You go dey detention Government no go come for you Ole Aji bolee Tell me how you sleep all day Suffer no dey tire you? I’m sure your pikin go be Barawu
  • Release Date:April 1, 2023
  • Genre:Hip-Hop/Rap
1.84KTotal plays
8Likes
1Re-Ups
8Playlist Adds