Uploaded By
VIEW PROFILE
1.14K Followers
Is your Boy Deco Poly
So many c0nfra f!ghtings
Wey I’ve done, Won
So many rebël sh00tings
Wey i don dodged
So many fireworks sound
Wey be G*n sh0t
Hmmm
So many bad mouthing
Dem be pyth0n
Those who know road
Alladem no sabi bus stop
Na why i dey my junction
Huh
You no go blame me, if you know the things
I’ve been through
You go know say no standing error
If dem dey with you
You no go won loose guard
Ija wa ija o si , always on guard
Working for my daily bread
I’m trying to survive
At the same time i dey shadow with my eyes
I saw my Godson sh0t at the party 😭💔
And my n!gg@s got nut , it was messy😭😭🙆🏽♂️
How do i know who’s next?🤔
Damn 🤦🏾♂️
- Release Date:September 8, 2024Ⓡ
- Genre:Afrosounds
![Can't Breathe [ Cover ] -Deco poly by 2304 Ent](https://i.audiomack.com/decopoly/74d6490e66.webp?width=320)