|
|
Upload
Calm Down by Debra Can
Calm Down by Debra Can

Debra CanCalm Down

Debra CanCalm Down

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

1.87K Followers

Intro: dah dah dah Eh eh eh Wah wah wah wah wah wah Hmmm yeah It’s your girl Debra Can Verse 1: Omo you sweetie my body like Jedi Jedi bobo Me lock me sef for ya heart hold the key and I no fit comot hmmm And all your friends wanna snitch on you but you still dey you comport Pepper dem like atardu put am for their eyes so dey no fit see us ( Ajeh) Hook: Oh my baby (2ce) calm down Colly my heart blood pressure sweetie pass ofensala Hot chocolate you be my desire oh (oh eh) Bridge: (2ce) I love it when you hold me down switching positions tonight Softly touch me and cool me mind (Body no dey rest, boy you know the rest oh) Verse 2: I know you want me want me turn off the lights make you do me right Just hold me tight cos I need you need you ( boy I need you for life)
  • Release Date:July 24, 2025
  • Producer:Keys2dcity
  • Genre:Afrosounds
3.05KTotal plays
63Likes
2Re-Ups
110Playlist Adds

0 comments