|
|
Upload

1.

Strapp-song

STRAPP

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

119 Followers

Lyrics Urhn, it's the one on the beat yeah, it's your boy strapp many questions dey my mind yeah, yo! If na for beat you go see say the one dey legit why did mike pass on before this is it? we all wanna win, why do some taste defeat? i no fit rap but why play my song on repeat? why efcc dey choose person dem go arrest? why are some people scared of the hiv test? hahaha why can't you and i just live in peace? why wait until we die then we rest in peace? why they lie say police bail na free? why call it freetown when nothing in the city is free? why e dey easy to fall than for person to rise? death is part of life so why cry when somebody dies? why time dey move slow when things dey go bad? why dem they point fingers like dem no dey do bad? why person wey you love go still b
  • Release Date:August 26, 2024
  • Genre:Hip-Hop/Rap
17Total plays