Uploaded By
VIEW PROFILE
1.18K Followers
LYRICS:
First thing, make I give thanks to God
Thank God say man no be God
Dakun magbagbe emino
Na you run am for lazy man to Dey chop
Run am for me without stress
Poor man pikin Dey pray for Benz
Rich man pikin Dey pray for jet
Naso the thing dey be for here
La haola wala kuwata
Wola medina ati mecca
First and Family bukata
Fight my demons I conquer
God number no dey switch off
If everything don Dey hard, call God
Call am again if he no pick up
No follow dem talk say i give up
- Release Date:January 16, 2025
- Album:Who does that
- Genre:Afrosounds





