Uploaded By
VIEW PROFILE
245 Followers
Tell me what u see
When u look at me
I no be Mr money
But I no dey drink garri
Fresh boy like me
Dem want to do like me
U do too much na. U sabi
U fu*k up Omo fu bati
- Release Date:September 24, 2023
- Album:smile
- Producer:Danny fundz
- Genre:





