I Dey like you
You Dey wyn me
Save my number as
Ur bestie ur side chick
U Dey play me
I Dey watch u
U Dey play
Play me 7 ,7 Ronaldo
Say u be bad bad commando
Super super commando
Say this love high me...
- Producer:Danny fundz
- Release Date:October 1, 2023
- Album:smile





