Uploaded By
VIEW PROFILE
70 Followers
It seems like things won't go right
Our day don turn to night
We pray tire and fight the fight
But Worst than Esau who sold birth right
E be like say no future
Because Whahala don feature
But still na Hope dey give me Joy
That better days will shoot it's shot
Bridge.
I don pray and sometimes play,fix my life Baba
I get hot and I get cold gbami lowo ara
Help me wait patiently till my time holla
I face alot now but I'll be fine lola
Chorus.
God Abeg
The better days wey I dey wait for shey koni pe
But come what may oni ape jeun ko ni jebaje
Sugbon ireti pipe lo ma nfa are
God Abeg
The thing be say things dey go wrong for down here
Our People sef don dey look for shortcuts elsewhere
Our youths wey suppose live na them dey bid farewell
- Release Date:May 24, 2022
- Producer:Daniel Oludare
- Genre:R&B





0 comments