|
|
Upload
Pressure by Dammycriss
Pressure by Dammycriss

DammycrissPressure

DammycrissPressure

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

34 Followers

No be say I no wan love o… but why una dey chase me like say I carry free jollof rice? 😂 Sometimes, fake love dey pursue person pass original love. Me, I just dey pedal my bicycle jeje, looking for small peace of mind and pure vibes. 🎶 Ladies, abeg… I still love una but this ‘Pressure’ no go fit hold me down. Let me breathe, let me groove… make we no turn love to wahala. 😅🔥 #Dammycriss #Pressure #AfrobeatVibes #NoFakeLove
  • Release Date:July 29, 2025
  • Genre:Afrosounds
17Total plays
1Likes

0 comments