Uploaded By
VIEW PROFILE
648 Followers
Lyrics
…
Omo that boi he dey try o
Borbor na rubbish he dey sing
He no sabi anything jor
He no sabi
……
……
Dahrey O.D.A yeh iyeh ehh
Idan idan gan gan
NGME Ñätíøñ
Some go like you
Some hate you
Buh I send nobody
Tell ur brother tell ur sister make dem feel my gbadu
Sheybi u sabi that kind Boi
Na only Music be my shop
I no get another choice
Gbemidebe make I voice
All my niggas won Da mon
I dey give them one by one
Gbadu tife baale oo x2
Olami loma re X2
See that boy get target
Make you no go forget
Gbadu tife baale oo x2
Olami loma re X2
See that boy get target
Make you no go forget
E no bad eh
If I pull up in a Mercedes
Hope say you dey hear this thing
Baba me I need this thing
Shebi me I get the real vibe
And I go dey give dem Lamba
Some don
- Release Date:June 16, 2024
- Album:UNDERRATED (The Ep)
- Producer:Ovy Kiing
- Genre:Hip-Hop/Rap





