|
|
Upload
Honey by Daeze
Honey by Daeze

DaezeHoney

DaezeHoney

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

46 Followers

Oh no no no No no oh This love na super Asa you dey do me tinga linga li My darling My body dey sweet like sugar ni When you call me Honey Me and you This love is true No be leg-over Na you wey my heart desire I no fit keep am on a low Me i go loud am make dem know Sey you you be my woman I be your man wey dey together, forever Asa you dey do me tinga linga li My darling My body dey sweet like sugar ni When you call me Honey Omalicha you be tear rubber Everything about you i admire Baby skelele My eggovin nwelele I no fit keep am on a low Me i go loud am make dem know Sey you you be my woman I be your man wey dey together, forever Asa you dey do me tinga linga li My darling My body dey sweet like sugar ni When you call me Honey I don love Oh my God Obim Oh yeah
  • Release Date:September 9, 2020
  • Album:Single
  • Producer:Kaykeyz
  • Genre:Afrosounds
1.33KTotal plays
10Likes
6Re-Ups
3Playlist Adds

0 comments