|
|
Upload
Call ( Piano version) by D Yong
Call ( Piano version) by D Yong

D YongCall ( Piano version)

D YongCall ( Piano version)

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

24 Followers

Verse 1 I love the way that you bounce it I love the way that you wyne Make a badman steady loosing Steady am loosing my mind E no go bad if you come my way E no go bad if I call you Bae Na you I want I no go delay Na you be my uptown girl Gimme that vibe Gimme that feelings Give me some chilling Me I no go lie you make a badman kolo CHORUS Girly I go call call you Me I no go dull dull you Na you be my omomo You dey give me Sweet sweet loving 2x
  • Release Date:July 15, 2020
  • Producer:D Yong
  • Genre:Afrosounds
496Total plays
7Likes
1Re-Ups
6Playlist Adds