Uploaded By
VIEW PROFILE
37 Followers
Shuuuu eja
Coin black coalbaig aaa
Ka Jo ka Jo ka Jo aawwwn sexy girl I'ma beamer
Ka Jo ka Jo kajo aaahnn I no fit leave you for another
Erima con dey money go yapak
Everything go syapak ooh
U go be my bae we go dance together
No matter the weather
Erima go dey cause she na my bella
Man i swear i no go japa
U na my baby we go dance together
Winter or summer
Ka Jo ka Jo ka Jo aawwwn sexy girl I'ma beamer
Ka Jo ka Jo kajo aaahnn I no fit leave you for another
Ka jo ka Jo ka jo aawwwn sexy girl I'ma beamer
Ka Jo ka Jo ka Jo for your Bobby i one turn a sinner...............
- Release Date:November 5, 2022
- Album:Mix By Chibest 08039148047
- Genre:Afrosounds
