|
|
Upload
All Love by YEM
All Love by YEM

YEMAll Love

YEMAll Love

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

201 Followers

(I give all my love to you) All my love I’m giving y’all It’s all love It’s all love (I give all my love to you) All my love I’m giving y’all Woah These niqqas don hurt me Them don try many times to bring me down, they stabbed me But I keep stepping As I Dey pop many drugs, E Dey show for my body My ma said, “why you getting skinny?” “Try Dey chop, make you for fat” But she nor know say, na many things Man Dey think, I deh find the money Many things wan bring me down For country we Dey live (Oh no) I’m praying to God, make he gimme many money, make I flex with my family Steady telling everybody wey Dey around me , make dem always believe in we Believe in these thing we Dey do Believe in these P’s we Dey push Believe in the things we Dey do On God
  • Release Date:May 16, 2025Ⓡ
  • Producer:Ekas Beatz
  • Genre:Hip-Hop/Rap
1.78KTotal plays
4Likes
4Playlist Adds