Uploaded By
VIEW PROFILE
69 Followers
Intro...Go Go Goooooooo!
Nna na na na na na na na uye ooh uye
It'z Christa ANOTHER BADMAN TIN na na
Chorus
Congratulations I wan dey hear for my ear no dey tell me sorry, sorry o
Wayward like am TG OMORI, Omori o, Badman no dey ever worry, wo wo wo wo
When I wake up in the morning on God got me feeling for real, foreign
They know say man na get this money, money o, ain't nobody wey fit change am for me, for for for for me ye!
Silver and Gold I have not but this music wey I get, na the weapon wey I go take shoot my shot, Unto say I know I know where I dey come from, am taking advantage of every moment cos I know say e no easy fun e no dey, No fuel for Gen and light e no dey, it's really really obvious na our fire dem wan quench
- Release Date:July 20, 2022
- Producer:OveebeatzTSM,KJV
- Genre:Afrosounds




