Uploaded By
VIEW PROFILE
66 Followers
Anywhere I go ana-akpo m bastard
I gat a father wey dey chatter me custard
Greater joy na m tinyere my own last card
Olisa ana supply zi m ka obuzi his last card
E don tee wey I dey for treaches
I gat nothing but Oluwa teachings
Man on fire nobody fit quenches
Higher higher no going back to trenches
Now an addict
Music bandit
Hustler from the street
To find wetin mama goh eat
But it pains me so much nobody dey appreciate it
Only mama wey dey repost it
- Release Date:August 5, 2023
- Producer:Cap.Rhymer
- Genre:Afrosounds




