Uploaded By
VIEW PROFILE
9.28K Followers
Xx
Oyii
Call me airdew
Which kind grace u get
Where una dey see work
Stop bursting my brain
awiii
Where una dey see work
How una take do work
Where una dey do work
Abi u don run go add juju
Where una dey see work
How una take do work
Where una dey do work
If I ask u ,u tell me say na grace
Which kind grace u get
Which kind grace u get
Which kind grace u get ooo
Abi u don run go add juju
Which kind grace u get
Which kind grace u get
Which kind grace u get ooo eeh
Big man with with no big belly
Dem dey ball on a daily
Clients pay dem on a daily eeh ehh
- Release Date:May 5, 2023Ⓡ
- Genre:Afrosounds
- ℗ Update Music Gang
