I pray make I level up
I call on jah make e cover me
be like sey make I give up
coz many things dey wey dey bother me
buh God dey involve
he tell me say make I no worry
oni wonmagbo
coz Orin mhi simato gbewonri
when hustle go pay
malon worry...
- Producer:D.O Mix
- Release Date:August 11, 2023
- Album:Letter to God




