Uploaded By
VIEW PROFILE
433 Followers
Tell me everything wey you know say I no know
When I Dey talk you steady my face o
Make you Dey feel the way I Dey feel .. oh no!
If I wanna fight for your love make I Dey sure of..
Wetin I want and wetin I need o
Make you no cause trouble for me o
Ain’t no body badder …
badder than me
And if they wanna bother
make them bother me
Me and you together
together forever
Even if they try
I swear dem no reach
Ain’t no body badder …
badder than me
And if they wanna bother
make them bother me
Me and you together yeah
Omo ibadi jo ahnn Ah!
Hi
Kilode
And if I talk say I talk too much
Everything I do say I do too much
Omo ibadi jo ahnn ah
Kilode o
And if I talk say I talk too much
Everything I do say I do too much
Omo ibadi jo ahnn
Kilode
And if I talk say I talk too much
Everything
- Release Date:October 28, 2022Ⓡ
- Producer:Joewaxy
- Genre:Afrosounds







