|
|
Upload
Tu Fine by Boyyblink
Tu Fine by Boyyblink

BoyyblinkTu Fine

BoyyblinkTu Fine

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

2.67K Followers

Boyyblink dishes a new romantic hit single titled "Tu Fine" as a worm up for his forthcoming album Lyrics INTRO Inna the one wey dey knack am eh Ba ba bad boy Oh na na na na na na Yeah Halla mah name you know! Knack am (wooo) VERSE 1 This girl dey enter my eye oh oh oh She dey make me dey kolo oh oh oh Girl i wanna know you oh oh oh.... Baby oh. Anytime she pass for my road All the boys dem wan follow oh oh Cuz dem no get e control.. CHORUS Say the girl too fine (she fine) The girl too fine (she fine) The girl too fine (she fine, fine, die, yeah) Say the girl too bam (she bam) The girl too bam (she bam) The girl too bam o (she bam, bam, die, yeah) All the boys don jogodo Jogodo, jogodo, jogodo Jogodo, jogodo, jogodo Dem don jogodo, jogodo, jogodo yeah Say me i don kpolongo Kpolo
  • Release Date:April 22, 2022
  • Album:Optimistic
  • Producer:Boyyblink
  • Genre:Afrosounds
1.46KTotal plays
143Likes
29Re-Ups
2Playlist Adds

0 comments