|
|
Upload
BOYDMS-Canada ft Magnito (cover) by BOYDMS
BOYDMS-Canada ft Magnito (cover) by BOYDMS

BOYDMSBOYDMS-Canada ft Magnito (cover)

BOYDMSBOYDMS-Canada ft Magnito (cover)

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

104 Followers

Aza die for Canada abi your mama die for asaba? Azaman tell me now make Dem no go do parara🎺 for your funeral, Canada no be my father land if I come father land Dem go dance galala,i go remove everything concerning caravan and put everything concerning paradise,steady light, good food permanent good road,if you like call am education that's my punchlines, good school good health everybody feel well,Dem go think say na me be the governor,presido wey dey control everything for my father land,oya read your Bible you go see bananas, Solomon wisdom man, David do the best dance..I dey go 30yrs now I never reach Canada and the way magnito dey sound be like blessed land,I fit dey indoors but me I no be introvert oya no dey shout or no dey bark Canada Canada magnito Canada.
  • Release Date:July 27, 2023
  • Producer:Lucky G mix
  • Genre:Afrosounds
801Total plays
3Likes
1Playlist Adds