Uploaded By
VIEW PROFILE
239 Followers
*BOLDKLEFF HAPPYMAN - FAKE FRIENDS
Everybody dey laugh with you, but no be everybody love you.
FAKE FRIENDS is my true story. I don see fake love, fake loyalty, people wey dey eat with you for front but dey gossip for back. This song is for anyone wey don experience betrayal from people dem call friends.
No be hate song, na reality. From now on, na real circle only. No fake friends allowed.
If you don ever experience fake friends, this song na your anthem.
*Artist:* BOLDKLEFF HAPPYMAN
*Title:* FAKE FRIENDS
*Genre:* Afrobeats / Afro-Fusion
Stream it, feel it, and share it to that fake friend wey you know.
#FakeFriends #BoldkleffHappyman
- Release Date:October 4, 2026
- Producer:Boldkleff happyman
- Genre:Hip-Hop/Rap




