Uploaded By
VIEW PROFILE
245 Followers
On this powerful inspirational anthem, BOLDKLEFF HAPPYMAN teams up with MATTIZZY to remind us say na only your head know wetin you dey face, where you dey go, and wetin destiny hold for you. No let anybody write your story. Na street wisdom, spiritual ginger, and motivational energy β for every hustler wey dey trust im head and follow im path.
ORI LO MO β Na your head, na your destiny. Keep your focus.
ORI LO MO π§ π
- Release Date:October 23, 2026
- Producer:Boldkleff happyman
- Genre:Afrosounds




