I'm chilling with ma geez
Sing along if you feel the vibe
Many ways wey m sef dun pass
Many days wey m sef dun cry
Look into my eyes
Say the truth if i no dey try
Many song wey the boy dun write
After the rainy the sun go shine
I...
- Producer:Tha_magical
- Release Date:May 14, 2023
- Album:OSUN TO EKO



