Uploaded By
VIEW PROFILE
57 Followers
it's boi kendo on the beatz
øg love ❤️
( phase one ☝️)
family dey call 📞
friends dey call 📞
brother dey send his problem request 📲
ooh this kind of worry wey dey kpes man
E too dey pain me all the times
say make I go down on my knees
make oluwa send his blessings
make e dey rotate around me x2
( Hook )
now mummy dey call 📞
daddy dey call 📞
say make I send money to them
say their house rent don expire
na Wetin man go do for this life
now brother dey call 📞
sister dey call 📞
brother kendo what are you waiting for
say they need this money bad bad
say make I no dey waste time again
( chorus )
ooh 😮
this kind of worry wey dey kpes
this kind of trouble e dey too much
I'm so distressed for this kind of life
but never min
- Release Date:May 30, 2022
- Genre:Afrosounds



0 comments