Uploaded By
VIEW PROFILE
337 Followers
As e they be for my yard
Them no fit understand
When e turn red
I know as I they disguise
Sheybi na 8 02 on the year 2020
Them rob me
Buh ogbon lo fi ko mi
Them say I too loose guide
Sugbon Olorun de lo n sho ni
Ma dupe to na ni daddy Pelu mommy
Like play play 8 01 23
no fit forget all the things wey you cost me
ahh ehh ahh ahh ehh
Ahh ehh ehh ahh ehh ahh
Kawa ma Shey rogun Aleba
Money must be made
oh my brother Chase the paper
I stay for my lane
Make bad belle ma fi mi pa
Make money enter Aza
Kin go Toni mommy
Toju mommy
Wanna make her happy
The story though
But no body holy
I no go forget
all the things you told me.
E don they tae for my face now
Won ni kini dada m gani fe da
Tomiwa ta jo ko she welder
Now he’s doing fine oti ni le ni island
E they pai
- Release Date:October 28, 2023
- Genre:Hip-Hop/Rap





0 comments