Uploaded By
VIEW PROFILE
199 Followers
Affrobeat / Dvlpper
Drop Cover for Finesse
Finesse cover lyrics
Dem won rush am
Dem no no say I see dem in slow MO
(oloun,o no)
A dey for naija e be like say I dey for Togo (oloun)
See many people dey outside wey dey feel my sombo (o no)
May my face show may dem see my logo
(bitolizzy)
Come an dance for me Angelina
I go reason maleika
All my gero say a be bad man
Hennessy no dey drink Sabrina
Pappiblixx mi Jo,ma lo kana
Jaye funny lo ninu ghana
A be drinka na you sabi nah
Haaaaaaaaa finesse (gege)
If I broke na my business
Ama shayo e go bright o
Folake for the night o (gege)
Haaaaaaaaa finesse (gege)
If I broke na my business
Ama shayo e go bright o(gege)
Folake for the night o
- Release Date:December 23, 2022
- Genre:Afrosounds





