|
|
Upload
Gazolo by Qubay Wonder
Gazolo by Qubay Wonder

Qubay WonderGazolo

Qubay WonderGazolo

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

858 Followers

Hmmmm uhnnnn Awa wa wa wa owo wo wo wo Krika dem call me Qubay Wonderlee o Wonder lomo na Dem call me Qubay wonder Ah ah ah When I dey for the street Nobody show me love Nobody show me love Nobody show me love Nobody show me love Gbogbo won le gbe so Gbogbo won lotun jo Ema lo be nsi Omo ti ja nsi Omo ti gazo gazolo Oluwa cover Oluwa cover Oluwa cover Oluwa cover Oluwa cover Oluwa cover Oluwa Cover brother don’t bother Brother don’t bother Baba baba Na you dey na you dey When nobody dey Na you dey na you dey When nobody dey Na you dey na you dey wey wey dey come me You no dey fall my hand o ah You be dey dey for there Wetin I go chop wetin I go chop if money no dey Everyday go be holiday Gbemi soke maje jabo oluwa gbemisoke Oluwa damilare I wanna go
  • Release Date:June 14, 2022
  • Producer:Portrezy
  • Genre:Afrosounds
2.97KTotal plays
8Likes
1Re-Ups
1Playlist Adds