🎶 BREAST AND YANSH 🎶
Dropping the hottest Afropop banger for the season! 🔥 This one na pure cruise, no filter. We dey talk about dem new-age babes wey sabi shake waist pass Shakespeare, wey party na breakfast, lunch & dinner, wey flirt game na PhD but book knowledge? Zero! 📚❌
Dem...
- Release Date:October 31, 2025Ⓡ




