|
|
Upload
OCEAN STREETS 🚣 by Oleko
OCEAN STREETS 🚣 by Oleko

OlekoOCEAN STREETS 🚣

OlekoOCEAN STREETS 🚣

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

821 Followers

Lord I'm begging please Tell me would you take me off the streets I work so hard, I know I'm made for this Nor let me beg dem, let dem, put me for the streets God abeg oo Koselo miran, Koselo miran I give them gbedu gan gan Koselo miran You nor know before You nor know before Say boyo gbona gan gan You nor know before X2 Oh my lord, baba wey dey for heaven I know I don do some kind things but I suppose dey inside your circle Oh my lord, baba wey dey for heaven Me and life squared up many times but I suppose dey inside your circle Oh nooo Wa wa wiwi woo Lord I dey beg you so, only you I know wey go save my soul Eh eh, I know. Lord na you I want Everyday I been dialing, I dey wait make you pick my call o
  • Release Date:November 30, 2022
  • Producer:Damie
  • Genre:Gospel
71Total plays
5Likes
1Re-Ups
2Playlist Adds

Playlists Featuring Artist

0 comments