|
|
Upload
Democracy by Benny Young Africa
Democracy by Benny Young Africa

Benny Young AfricaDemocracy

Benny Young AfricaDemocracy

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Intro (bENNy YoUNG aFRiCa) You Already Know You Already Know My Way (Ok ok ok ok) (You Already Know) Chorus (Benny Young Africa) Una live me make i pass Live me make i fire Democracy na craze Democracy na person Politics na fire Making man dey wire Live me make i pass I say live me make i fire Democracy na craze Democracy na person Making man dey wire Politics na fire Verse 1 (PS Odogwu) Democracy na human being Politics self na oche olamu e-be too Shabi you know my way I must to talk am till i get my pay This one no be Malaysia Way plane dey fly no dey wan near ground Na naija we dey Make una piety and give us the pay I continue to dey say this thing Till Jehovah go give us the our tie We're still young in this country Benny Young Africa know our history Shabi you know my way
  • Release Date:June 21, 2024
  • Album:The Root Ep
  • Producer:Benny Young Africa Ft. PS Odogwu
  • Genre:Afrosounds
515Total plays
3Likes
2Playlist Adds