Uploaded By
VIEW PROFILE
893 Followers
So, I dey live on my life, I no send nobody
Cuz nobody send me wen I dey on trenches
Praying to God only me n mommy
M begging for shows n the same time owing
One shirt, one jeans and same time one palm
I beg for help, dem go look me just pass
I no wan fall like I be brother Bernard
Make sapa no con dey wear me like trousers
I know, I know wetin my see
From poor I enter trenches
knees on alter dey pray to succeed
I wan make mommy happy
Then make i succeed
So, me no send anybody
Living my life make I dey on a low key
Praying to God, to bring upon his mercy
Make I get the money make I bless my mommy
Mommy dey house dey pray for me
Daddy dey house dey pray for me
Me I dey hustle, make I fit succeed
Make nobody stress, make them no call me bad person
No be small thing my eyes don see
- Release Date:September 15, 2023
- Album:Good time
- Producer:Vxbez Nation
- Genre:Afrosounds




