Uploaded By
VIEW PROFILE
12.7K Followers
okpani no be so
boy you wan wunjure me ko?
okpani no be so
how you just stop to dey call
odi nun yuwo, wetin i do you?
i just dropped album tryna push it
when i’m elevating, when i’m ascending
na when this kind thing dey happen
shebi na trial or na tribulation
abi na devil send you to me
how you just ghost me like say na nolly
cos your wood so good in my body
why you wanna talk now what you wanna tell me?
you wanna eat your cake and have it?
you wanna talk now, what you wanna tell me?
a ge jele ke? are you joking?
they no get my kind
everybody know say nobody like bella
shey you like my tattoos?
the one wey i get for my backside too
you will never
see it again i no do again
given my heart to Christ and He no like bad things
why you wanna talk now what you wanna tell me
- Release Date:October 21, 2021
- Genre:Pop
