Uploaded By
VIEW PROFILE
88 Followers
ohhh haaaaa huaaaaaah
yehhhhhh hiyeeee eeeeeh ehhhhh
call me Beejoy
hmmm hmmmm see them call me Trillkesh
mowo waju mowo eyin
Moripe kosi enikan
so I keep chasing money
me I no go stop
me I dey hustle, me I dey try
coz I get believe sey, I go still fly
money no dey, buh me I stay guide
I know sey one day, man go make am
me I juss dey pray for grace
oh Lord nah your hand I dey
me I no dey pass my lane
nah my hustle I face
coz people no dey see the pain
buh dey like to see the gain
hmmmm I dey work and pray
make my blessing no delay
koribamishe laye
kinrin batishe
kolamila ee
ahhhh kolamila ahh
people no dey see the pain
buh dey like to see the gain
hmmmm I dey work and pray
make my blessing no delay
I dey try all my best make e set
coz them plenty wey I wan show pepper
many sa
- Release Date:November 22, 2023
- Producer:D.O Mix
- Genre:Hip-Hop/Rap








0 comments