Uploaded By
VIEW PROFILE
1.29K Followers
They say I'm moving fast like yanyanyan
Everybody wanna get the money, rubbers, dough
Everybody wanna be a babanla
Everybody wanna raise their shoulder
So who go con become the poor man ah
Who go con clean up joint after we sayo
Sebi una no reason that one Na Na
Una no reason that one Na Na ah
....
Omo omo omo omo
I be Tobi Oso
You can't catch this guy, I'm too awesome
I just blow their mind like a gunshot
Everybody's high
Alcohol shot
Omo omo omo omo
Ọmọ Dem be poko
Dem one chop samosa and other small chops
Dem one chop wetin I chop so dem go my church
But Ushers no share the food cause Big Glock Tobi no come
The pride of the essence, the essence of the pride
The slippers on the floor is the reason that we cry
Don't judge my lines, I'm learning to freestyle...
- Release Date:March 1, 2022Ⓡ
- Producer:TBX
- Genre:Afrosounds





