Uploaded By
VIEW PROFILE
3.83K Followers
Leave me alone
Leave me alone
Leave me alone
You no like me i no like you
You hate me me i hate you too
U no love me i no love you
Leave me alone
You like me me i like you too
You don’t hate me i don’t hate you
You love me me i love you too
Ahh haa haa haa ahh
Leave me alone
Leave me alone
Leave me alone
All my girl are winning mashallah
No bad energy mashallah
Cashing out plenty money masallah
Na allah dey bless we masallah
All my guys are winning mashallah
No bad energy mashallah
Cashing out plenty money masallah
Na allah dey bless we masallah
King Shasha say masallah
Kisu Alhassan say masallah
Reena porsh say masallah
Bellalino say masallah
Nasara say masallah
Hamdy bell say masallah
Airquah Broni say masallah
Mimi Karim say masallah
Leave me alone
Leave
- Release Date:October 22, 2022Ⓡ
- Genre:Afrosounds
- ℗ HynexMusiq







